Bracket

Lyrics No time Bracket

 768

Rate this lyrics:
Rating: 0.0/10 - Total rating: 0

No time


No time eh ah
na bracket eh
ape planet
.................
peter and paul
dey don kolo eh
na na

Verse 1

No time eh
that's why me I say make i yarn tori eh
the thing the thing wey dey vex me eh
na the same thing wey dey vex you eh
For this world, the good dey die
and for the bad, na them dey survive.
See I don try make I ask God why
e con be like say i dey waste my time
oya everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
if you wan do good
make you go cold eh
without it, some people go scatter your brain
Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

Verse 2

Na this thing dey make me kolo eh
better thing better thing no dey last eh
if you dey hear me,
no doubt me eh .
Believe me that na true story eh
walahi
everybody no time eh
see our name na the bracket.
Before, we do that song happy day
but now we don comot with
yori yori eh

I say everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
If you wan do good,
make you go cold eh
without it, some people go blow off your brain.

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

P Square

Se una dey see
as peter and paul and bracket
them don dey go
I remember when we do gbedu last night
them don kolo
them say we no sabi sing eh
some say na only dance we dey dance eh
we con bring back bizzy body eh
temptation
them say na copy copy na copy copy eh
we go back again and bring do me
and roll it eh
with a good video
wetin remain eh?

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

e ye ..... (repeatedly)

Bridge

Omo no time
better thing no dey last
no time eh
better thing better thing no dey last eh
na bracket eh
peter and paul don kolo eh
today na today
If e dey do you yori yori eh
everybody make una dey joli eh

make una throw una hands in the air

if you wan do good, make you go cold eh
without it, some people go take you dey play play.

[back to chorus]

Thank you because you correct this lyrics
 

Leave a comment to the song

Biografia

Bracket is a punk rock band from Forestville, California, formed in 1992. The group gained popularity in the 1990s for their energetic sound and intense live performances. Their musical style is characterized by aggressive guitar riffs, direct lyrics, and a driving rhythm typical of Californian punk rock. Among their most representative songs are "The Way It Is", "I'm Not Your Friend" and "No More Lies". Bracket has released several studio albums, including "Bracket" (1994) and "The Second Coming" (1997), which helped solidify their position in the punk music scene.

Related artists

News from the music's world

Brian May of Queen and His Connection with NASA

25/09/2023

In the realm of rock 'n' roll, there are few names as iconic as Queen, and within the Queen pantheon, Brian May stands out not only as a legendary guitarist but also as an astrophysicist with a profound connection to NASA.

Hip-Hop Turns 50: Celebrating Half a Century of Cultural Influence

12/09/2023

Hip-hop, one of the most influential cultural movements of the 20th and 21st centuries, has recently reached a significant milestone - it's turning 50 years old.

Coachella here we are


Coachella Festival 2022: here we are. In two days the doors of one of the most anticipated musical events of the year will open, even more so after the last two years in which for very obvious reasons the live music sector has suffered a very important setback.

Grammy 2022: the winners

05/04/2022

The 2022 Grammy Awards were the chronicle of an announced triumph: Jon Baptiste collected 11 nominations and won 5 Grammys, defeating all opponents. This was also the year of the very young Olivia Rodrigo, who managed to take home 3 Grammys, including the the best new artist.

"We" - The new album of Arcade Fire

22/03/2022

Here is finally some good news, the Arcade Fire have finally revealed the title and release date of their new album, 5 years after the last one. For the fan of the group it has been a time that seemed eternal,

"I know you know me" the masterpiece of Caroline Spence and Matt Berninger


Do we want to define "I know you know me" a masterpiece? Yes, without a shadow of a doubt for at least two reasons. The first and most evident are the artists who interpret it: Caroline Spence and Matt Berninger, second for the deep and poetic text.

Fugees cancel their Reunion

26/01/2022

My favorite group when I was just a teenager were the Fugees, thanks to them a certain curiosity about english language was born in me. I wanted to know and understand the lyrics of their songs, it wasn't enough for me to be carried away exclusively by their beautiful music.

When I'm gone the single by Alesso and Katy Perry

30/12/2021

Sweden and the United States are two countries far from each other, thousands of kilometers separate them, the language, culinary and sporting traditions, I don't feel so categorical about the landscapes, not knowing all of America there may be states that have the same reliefs of the country of northern Europe, but on one thing I am sure

The long-awaited collaboration between Rosalia and Oneohtrix

20/05/2021

It has been talked about for almost 3 years, rumored and it is hoped that sooner or later they will arrive at a collaboration, and now we are satisfied: the Catalan singer Rosalia and the American musician Oneohtrix finally announce the publication of a piece together!